LYRICS: Timaya – Don Dada

Mr. Benjamins Avatar

Uhh yeah, uhh yeahโ€ฆ

Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Yeah Don Dada (uhh yeah)
We be Don Dada (uhh yeah)
Na we be Don Dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go f*** you up eeh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo)
The people you show love to na dem go f*** you up eh

Today broke is a f*** up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up
(for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won’t stop
My level can never drop
I’m their role model I’m their big boss
(for the gbedu weh we dey)

Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it
I don’t wanna go to the club one night and blow it
(hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name? (Leggo) Don Dada (chulo eh)
Say again Don Dada
What’s my name? Call me Don Dada
(Chulo eh) Don Dada
Chulo I be their Don Dada
What’s my name? Don Dada
Say again (Don Dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (Don Dada)
Say my name (Don Dada)
Leggo!

Every day Everyday Everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don’t understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie

Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)
I don’t wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name? Leggo (Don Dada) papi
Say again right ouh (Don Dada) papi
What’s my name? (Don Dada) consur
(Don Dada) right, i be their (Don Dada)

What’s my name? chulo eh (Don Dada)
Say again (Don Dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (Don Dada)
Leggo!

I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right.


Discover more from This Is Hip Hop HQ Magazine

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Mr. Benjamins Avatar
Author Profile

Mr. Benjamins

Egbodo Benjamin, aka Mr. Benjamins, is a music curator, Project Manager, and Quantity Surveyor with a deep passion for hip-hop culture and creative innovation. Heโ€™s the Founder and CEO of ThisIsHipHopHQ and Metis Vanguard, platforms shaping the future of music and entertainment. A global thinker, heโ€™s a proud member of the International Trade CouncilNIMWorld Economic Forum, and Amnesty International. From curating sound to leading strategy, Mr. Benjamins merges business with culture, creating impact both on and off the mic.

Search
Cateegories

Discover more from This Is Hip Hop HQ Magazine

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading